Lyrics
LYRICS: Ugly Screept – Aboniki Balm
Here is the Lyrics of Ugly Screept’s Aboniki Balm..
Sing along below!
Aboniki balm wey me need right now cause I can’t barely feel myself
The previous night if I tell you guy the thing wey I face
Na me they ginger the smallie say make she do me well
The girl na small pin charger wey fit charge iPhone 8 o
This girl she no Dey gree o
Anytime I Dey give am
She telling me to nak am harder
Say she no Dey feel am(2x)
Rock your body
Baby make you wine for daddy
My thing go Dey beepinida
As the baby they wangelewa(2x)
Your ewedu e too draw
And your stew is too hot o baby
For all the light you gave me
I say me no fit explain
This loving when you show me
Baby the thing burst my brain
Other girls dem chase
I Dey runaway to your place
Just to be your man
Cause I gbadu you till the end
If them like them cap
Na them get there mouth
Who get mouth must cough
Cause you know that
Baby you should let me love you
For Music Promotions and Adverts On Freebiesloaded Call/Whatsapp 08137065020
Aboniki balm wey me need right now cause I can’t barely feel myself
The previous night if I tell you guy the thing wey I face
Na me they ginger the smallie say make she do me well
The girl na small pin charger wey fit charge iPhone 8 o
This girl she no Dey gree o
Anytime I Dey give am
She telling me to nak am harder
Say she no Dey feel am
This girl she no Dey gree o
Anytime I Dey give am
She telling me to nak am harder
Say she no Dey feel am
Rock your body
Baby make you wine for daddy
My thing go Dey beepinida
As the baby they wangelewa
Rock your body
Baby make you wine for daddy
My thing go Dey beepinida
As the baby they wangelewa
This your stew is too hot
And am loving your foot walk o
This loving wey you give me
Baby no take am away
I say I wan spend the rest of my dying days with you by myside o baby
And no man go come
Between you and I baby
I know you wonder how the vibe Dey go
Jealousy go Dey
People dem go try our faith but them cannot break the chain
Cause wetin hold me and you strong pass chain
Baby take it easy
Love me like you love yourself
And I can give you this world
And a likkle bit more
ABONIKI BALM wey me need right now cause I can’t barely feel myseeeeeeeelf
Give up one time for the boy they call Screept
You know fire can cool me anytime anyday
We repping abk city
one time for the one time
Blah out.
Share To Your Friends Below
-
Entertainment6 days ago
Mama Rainbow hints on Lateef Adedimeji’s wedding date, days after alleged babymama, Oyin Elebuibon surfaces
-
VIRAL VIDEO3 hours ago
Another Sextape of Lautech Lecturer and Student Leaks Online (Video)
-
Entertainment3 days ago
#14thHeadies: Wizkid Emerges Artiste Of The Year As Fireboy Wins 5 Awards (See Full List Of Winners)
-
Naija News4 days ago
JUST IN: Plane Crashes Close To Abuja Airport (Video/Photos)
-
Gist And Rumours1 week ago
Mixed reactions as Man tattoos his girlfriend’s dentition on his face
-
Gist And Rumours6 days ago
Davido reacts as Cubana ChiefPriest officially joins APC
-
Celebrity News6 days ago
‘You went to seduce him’ – Nigerians drag actress, Destiny Etiko over the outfit she wore to pay Gov, Yahaya Bello a visit
-
Celebrity News6 days ago
‘How many times do you want to serve’ – Actress, Bukunmi Oluwasina attacked for claiming she just passed out of NYSC